Sign In or Register | Tuesday, April 23, 2024
Falz & Tekno - O Wa (Official Music Video)

 O Wa is Falz's first official single for 2023.

►Stream BAHD album - https://orcd.co/bahd_falz
►Subscribe to the channel: https://www.youtube.com/channel/UCRyS...
►Instagram - https://instagram.com/falzthebahdguy
►Twitter - https://twitter.com/falzthebahdguy
►Facebook: https://www.facebook.com/falzthebahdguy1
►SnapChat: falzthebahdguy

►Video Director: OYETWOPOINTO x FALZ
►Music Producer: Chillz
►Executive Producers: Folarinde Falana, Femisoro Ajayi & Sidney Sule
►Bookings: bahdguys@gmail.com

LYRICS:

Na so dem dey do
Pack everybody like sardine
We dey gallivant up and down
Forget say body no be machine
(Body no be machine)
All the tax wey we generate
Why the cash no dey circulate
And when we start to calculate
Everybody come dey agitate

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Give me mineral
Pass me the Gala
Hustle critical we no fit retire
O jo cinema
E don turn wahala
Many animal dey put on Agbada
I get medicine wey dey cure anything
E dey cure poverty
Bring prosperity
Many things
Many things
Everyday, we dey see many things


Because
It’s a critical reaction
My country no get formation
Oloun
For your information
Population dey for prostitution
I say dem mama dem papa
Dem dey cry
Dem no know how pikin dey kpai
Money no dey he dey drink kai-kai
Kai, haba baba na

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

Give me mineral
Pass me the Gala
See I know Sikira
She don hustle tire
The way she dey work, suppose wear designer
But she no be baller she no know Dybala
I talk my own
I don dey go
Conductor own
He Stop for road o
You get money
You chop alone
E run belle
You purge alone o

Why you no give me change I para
Dem dey do us ojoro o
I curse the driver I tell conductor say waka
Dem dey do us ojoro o
Stop the motor I need to come down I tire
Dem dey do us ojoro o
Patapata everything scatter
We dey face wahala
Dem dey do us ojoro o

Ojota, O wa
Owa o
Owa

Agege, O wa
Owa o
Owa

#Falz #Tekno #OWa

Embed Video Code:
Bookmark and Share Email Email to Friends Print Print
0
     
Please Sign In  or Register  to post a comment.
UserName:
Password:
 


Facebook Twitter YouTube Instagram Linkedin African Music
Push
Post a New Story from your Account, then Vote for it Here by clicking Push



Most Popular
Latest Forums
Latest Polls
Links
Tags
    Nigeria    Kenya    
South Africa    Ghana    
Africa's Top 10 National Parks    The Cost of an African Safari Adventure: From Budget to Luxury    Egypt    Ethiopia    Zimbabwe    
Uganda    African Development Bank    Africa    Tanzania    Central Bank of Nigeria (CBN) Has Issued a Directive to All Nigerian Banks    Test    Kenya a Hot bed of Investments    Mosi-oa-Tunya Falls "The Smoke That Thunders"    Pope Francis On Safari In Kenya    The Greatest Footballer Ever    
Media Kit | Site Map | Help | Send Feedback | Contact us | User Agreement | Privacy | About us
Copyright © 2022-2024 "Africa Updates" All rights reserved